Posts

Euro 2024 England take waka come from back to flog Slovakia

Image
 TORI AS WE DEY WAKA: See Di wey England take waka come from back to flog Slovakia for Euro 2024 for Quarter Final  90 minutes of play wit extra time, England don enta di quarter final of Euro 2024 following 2-1 win against Slovakia. Slovakia na beta team wit dia early goal wey extend into di final 90 minutes of di game - dem suppose hold on to di score line of leading by one goal but di shocker come for di 90+5mins out of di six minutes added time. As E Dey Hot inside dis England team afta dem play poor game for group stage but dem narrowly escape dis round of 16 game wit Slovakia. Na fantastic goal wit beautiful assist from Strelec wey find di ball through for Ivan Schranz, wey neatly put am for net for back of Pickford. Schranz score for Slovakia at di 25th minute of di game and give di Slovak Falcons one good edge ova di England team. Dis na Tori As We Dey Waka come  As We Dey Waka, No Be Lie.  Your first African online Tv, other's are copying from.  #wakaco...